Hilarious Pidgin Proverbs that will crack your ribs

2 Min Read

There are English Proverbs and Nigerians have also created a similar version of Proverbs in Pidgin.

Here are some of the most hilarious Nigerian Pidgin Proverbs that will get you laughing all day;

 

  • Person wey dey purge no dey select toilet

  • Feel at home,  Feel at home,Na hin make Emeka spoil TV remote

  • Because you piss for VI   nor mean say you be VIP

  • I get am before nor be property

  • Wetin Musa no go see for gate

  • Na See-finish make “Good morning” turn “How far”

  • Nor be today yansh don get center parting

  • Lean on me nor be press me die

  • Ikebe nor dey heavy the owner

  • Person wey naked nor dey chook hand for pocket

  • Pikin wey say him  mama nor fine dey use style call him papa blind man

  • Na when rain stop you go know say Umbrella na load

  • Anywhere wey belle face na front

  • Because your Indomie quick done no mean say who cook beans lazy o

  • Remember say this life na “Standing fan” if he blow you small, e go blow another person

  • Pikin fit play with him mama breasts but e no fit try am with him Papa Kponranran

  • Egg Roll wey no get egg na Puff-puff

  • No be say dem shoot bird mama fly

  • Fly wey no dey hear word, Nahin dey follow dead body enter grave

ALSO READ: #AbuleEgbaKylieJenner : Nigerians drag Toke Makinwa mercilessly on Twitter

Share this Article
Leave a comment

Leave a Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.