Nigerian Porn Star & Model Reveals How Much She Makes Per ‘Blue Film’ (Picture , Video)

2 Min Read

Nigerian pornstar Delphina Joy is better known as  “Savage Trap Queen”, during her interview with BBC, revealed that she makes up to 100k per indecent movie. She further revealed that her mother has no problem with her chosen profession as she still shows her motherly love.

She said:

Blue film na big business for Nigeria but even as e popular reach, Pipo wey dey di industry still dey face serious bad-mouth from kontri pipo.

Most of di Pipo wey dey act blue film for Nigeria no dey gree show dia face but one of di Nigerian porn stars wey chop liver reach, ‘Savage Trap Queen’ follow Ogechi Obidiebube of BBC Pidgin yarn about all di tins wey she don take her eyes to see inside the Nigerian porn industry.

23 years old Savage Trap Queen don dey act blue film since October 2017 and she dey make up to N100,000 naira ($276) on top every film she shoot.

 

Di kain yabis wey she dey face bad sotay tok-tok Pipo almost kill her passion for modelling wen dem comot crown for her head afta she wins first runner-up for Face of Africa beauty pageant unto say ‘Queen no suppose dey act blue film’.

 

But she no let am kill her morale as still see herself as queen, crown or no crown.

Watch the video below:

Porn Actress Porn actress Porn Actress

Read also :

Recycling of players, a major setback to sports devt in Nigeria – Official

Share this Article
Leave a comment

Leave a Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.